BNXN Lyrics Deliberate Work by BNXN is a confident, ambitious track centered on intentional hustle, strategic success, and financial elevation, with the lyrics highlighting his futuristic vision, diligent work ethic, and triumph over past industry obstacles. Still In Charge EP Cover ArtBNXN - Deliberate Lyrics Intro Ooo oba Wha dem a say Verse 1 This shit is way bigger than any elephant Na better style I'm elegant And the difference between me and these niggas be say I still dey dream... Padi I dey do shots for the right amount If na opportunity I make it count I mean opportunity cost na to make it man Ka lọ pade ni roundabout This is 1942 speaking, it's what I'm drinking I no dey drink soda I need a slow whine from a baby wey bad like say she just drinking Kodak The things wey me I dey plot na futuristic Omo this one e go far They call me an Elon Musk Call me a new wave and it's coming in November, why? Chorus Na deliberate work Na deliberate work e Na diligent work Na diligent work e Na deliberate work Na deliberate work e Na diligent work Na diligent work e Verse 1 Publishes pay for 2024 up to 2026 The egbọn no give me shi shi Na him cause una candle money dey pile up Can it make sense, can it fucking add up? Call.... try to embarrass us Try to make sure we had nothing to show for the fame That's why he had to fuck off Tell him that "ile ti mo wọ o di ile owo, ọna ti mo rin o di ọna ọla" I'm out here searching for a buttercup Na money dey disturb my medulla Can't battle with nigga, kan sọ fún wọn Elevation kin le jẹ 'ju wọn Anytime you talking about the boy Kan lọ gb'enu sọ'un Chorus Na deliberate work Na deliberate work e Na diligent work Na diligent work e Na deliberate work Na deliberate work e Na diligent work Na diligent work e Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook Source: https://notjustok.com/lyrics/deliberate-work-lyrics-by-bnxn/